Great Adamz – Blessing (Mo Gbe)
Subscribe to the Radikal Records YouTube Channel
Featured on Great Adamz debut album ‘Blessed Boy’: Stream/Download | Order on CD
LYRICS:
Omo you dey hustle hard but you no get e profit (Olurun Maje)
You don marry for 10 years but no get e pikin (Olurun Maje)
You Dey plant your seed but no get e harvest (Olurun my majee)
Oh na nah no (Olurun Maje)
(Olurun Maje, Olurun Maje)
Emi omo ghetto
O mo le nu’
Ah and this year e go settle
And this year we go make this raba
Ishe Oluwa o
Emi omo ghetto
O mo le nu’
Ah and this year e go settle
And this year we go make this raba
Ishe Oluwa o
Ahh Mo Gbe
Blessings Mo Gbe
Favour Mo Gbe
Money Mogbe
Ah eyy Mo Gbe
If I get e money like e Elon Musk
I no go buy new Porsche
But if I can stop the killing of young children
I go do am by force
Politician Dey Jelo
Chop us like indomie
If you talk too much na Felony
You gon learn o you gon learn
Where dem they take this money go
Shey na six feet down below
Them they call you Presido
While you dey kill your people slow
Where dem they take this money go
Shey na six feet down below
Them they hail you Presido
While you dey kill your people slow
Ahh Mo Gbe
Blessings Mo Gbe
Favour Mo Gbe
Money Mogbe
Ah eyy Mo Gbe
Ogbeni five, five mo ti gba lotto
This year mo ti ra Motto
No fear no be by luck o
Baba God shooting my shot o
Mo ti shorire o
Lagba Olurun won Oba
Mo ti shorire o
Lagba Olurun won Oba
Follow Great Adamz
Facebook | Instagram | Twitter | YouTube | TikTok